Tekno – Gon Gon

Tekno Gon Gon Mp3 Download Fakaza

Tekno Gon Gon Mp3 Download Fakaza

Tekno Gon Gon Mp3: “Gon Gon,” produced by Egar Boi is an amapiano-infused banger where Tekno asks a special girl to be his one and only.

The infectious beat and catchy lyrics are sure to make it a hit on the dance floor, and fans are already buzzing with excitement over its potential to become a summer anthem.

Stream & Download Below

Lyrics

Dem call me …
Are you gon, are you gon,
are you gon, are you gon,
are you,
Are you gon
Are you

If person tell me sey
I go fall for a woman like you,
I go say Im papa, mama,
brother, sister,
thunder fire (aah) all of dem.

Cos this kin thing wey you dey do do
I bin no know sey you go fit move me
Shey na only me but you like over do do
Shey e sweet you as you turn me to mugu

I like the woman that I like
I fit no make everything all right
But if there’s anything that I can do o
I sabi do am with my mind

Follow me jowo Don’t be shy
You know you sweet my intana
You messing with my antenna
My antenna, my antenna o

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
baby baby Oooooh baby

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
baby baby Oooooh baby

Couple goals na small
When we start our love
Rihanna go say she want am like this oh

Couple goals na small
When we start our love
Beyonce go say she want am like this oh

Eii
I just wanted to know
( na na na na )
If there be any chance for me & you

I just wanted to know
( no no no no o)
If there be any chance for me & you

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
baby baby Oooooh baby

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
(Baby baby)
One & only, one & only girl

I like the woman that I like
I fit no make everything all right
But if there’s anything that I can do o
I sabi do am with my mind

Follow me jowo Don’t be shy
You know you sweet my intana
You messing with my antenna
My antenna, my antenna o

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
baby baby Oooooh baby

Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon

Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon

Scroll to Top